Tag: Peter Obi

Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaign because of flood
Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaign because of flood

Labour Party presidential candidate, Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaigns and am to help people wey flood affect for some states across we country. Obi tok this one as him de address journalists after him visit Benue State Samuel Ortom for him house for Abuja.…

Peter Obi supporters continue their rallies for different part of the countries
Peter Obi supporters continue their rallies for different part of the countries

Peter Obi supporters and him running-mate, Yusuf Datti-Ahmed don continue their rallies for different part of the countries. The latest rallies wey the Obidient Movement do happen for Calabar, Cross River State, after that kind marches shele for eight states inside our country plus including four locations inside Lagos. The people wey comot for this rallies beg…

INEC clear Tinubu, Atiku, Obi plus fifteen other people to contest 2023 presidential election
INEC clear Tinubu, Atiku, Obi plus fifteen other people to contest 2023 presidential election

Labour Party’s Peter Obi, All Progressives Congress’ Bola Tinubu, Peoples Democratic Party’s Atiku Abubakar plus fifteen others don make the 2023 presidential election’s candidates’ wey the Independent National Electoral Commission release. The candidates name plus their running mates also de listed for one circular wey INEC release yesterday. The INEC circular still include the candidates’ state of…

Peter Obi don lead Tinubu, Atiku, plus Kwankwaso for election Poll
Peter Obi don lead Tinubu, Atiku, plus Kwankwaso for election Poll

Peter Obi don lead Tinubu, Atiku, plus Kwankwaso for election Poll wey Ngozi Okonjo Iweala Polls conduct and Atedo N. A. Peterside Foundation commission say Peter Obi wey be Labour Party presidential candidate go win if Nigeria election hold today. Them describe described Rabiu Kwankwaso of the New Nigeria People’s Party wey come last for the poll…

NLC say dem go mobilize their members to vote for Peter Obi
NLC say dem go mobilize their members to vote for Peter Obi

Nigeria Labour Congress don say dem go mobilize their members to vote for Peter Obi for the 2023 presidential election. NLC Chairmo Ayuba Wabba wey tok this one Labour Party national retreat for Abuja, say NLC go play important role as the 2023 election de near. On him own side, Labour Party National Chairman Julius Abure come…

Obasanjo tok say him no get any candidate for 2023 presidential election
Obasanjo tok say him no get any candidate for 2023 presidential election

Former Oga Presido Chief Olusegun Obasanjo tok say him no get any candidate for the 2023 presidential election but him national agenda for we country. Obasanjo tok this one when him visit former Head of State, General Abdulsalami Abubakar for Minna, Niger State on Sunday. The visit na the latest meeting wey Obasanjo don get with ogbonge…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x