Tag: President Muhammadu Buhari

Oga Presido Buhari don travel go London for medical check-up
Oga Presido Buhari don travel go London for medical check-up

Oga Presido Muhammadu Buhari don travel go London, United Kingdom, three days after him return from South Korea. Oga Presido Special Adviser on top Media plus Publicity wey be Femi Adesina, tok for one statement say Oga Presido Buhari go undergo medical checkup for London and come back for the second week of November. Monday’s travel na…

Oga Presido Buhari don returns to Nigeria after him participate for the First World Bio Summit for South Korea
Oga Presido Buhari don returns to Nigeria after him participate for the First World Bio Summit for South Korea

Oga Presido Muhammadu Buhari don come back to we country after him attend the first World Bio Summit for Soule, South Korea. During that three-day visit, Oga Presido Buhari deliver one statement and still hold one separate meeting with South Korean Presido YOON SUK-YEOL, plus former UN Secretary General, Ban Ki-Moon.

Oga Presido Buhari don sign Nigeria Startup Bill into law
Oga Presido Buhari don sign Nigeria Startup Bill into law

Oga Presido Muhammadu Buhari don sign Nigeria Startup Bill into law. The Minister on top Communications plus Digital Economy, Isa Pantami, tok this one today after him Oga Presido Buhari for Aso Rock, Abuja. Pantami still tok say the bill go help create better environment for people wey just begin to de do technology business for Nigeria.

Oga Presido Buhari say him still de pursue him administration plan to take increase power generation to 25000 megawatts
Oga Presido Buhari say him still de pursue him administration plan to take increase power generation to 25000 megawatts

Oga Presido Buhari say him still de pursue him administration plan to take increase power generation to 25000 megawatts That Federal Government de partner German company, Siemens to take achieve that power generation plan. Oga Presido Buhari tok this one for him address for the third ministerial performance review retreat for Abuja.

Oga Presido Buhari swear in Justice Ariwoola as Chief Justice of Nigeria
Oga Presido Buhari swear in Justice Ariwoola as Chief Justice of Nigeria

Oga Presido Muhammadu Buhari don swear in Justice Ariwola Olukayode as Chief Justice of Nigeria. Justice Ariwoola take the judicial oath of office today for one short ceremony for the Council Chambers for Abuja before the Federal Executive Council meeting start. Vice Presido Yemi Osinbajo, ministers, other Justices for Supreme Court, Oyo State Governor, Seyi Makinde plus…

Oga Presido Buhari don give National Honours to 449 individuals
Oga Presido Buhari don give National Honours to 449 individuals

Oga Presido Muhammadu Buhari don give National Honours to 449 Nigerians plus foreigners. Oga Vice Presido Yemi Osinbajo plus Oga Presido Buhari Chief of State wey be Ibrahim Gambari still attend the event wey shele for the International Conference Center for inside Abuja. Oga Presido Buhari come still tok say him belle sweet am say as many…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x