Tag: President Muhammadu Buhari

President don present 2023 budget to National Assembly
President don present 2023 budget to National Assembly

Oga Presido Muhammadu Buhari don present the 2023 budget of twenty point five one trillion naira to National Assembly. The budget wey the President tagged ‘the budget of Fiscal Sustainability plus transition’ na the last budget wey him go present before him tenure end. Oga Presido Muhammadu Buhari come still tok say the 2023 transition budget go…

FEC don approve 2023 budget of nineteen-point-seven-six trillion-naira   
FEC don approve 2023 budget of nineteen-point-seven-six trillion-naira  

The Federal Executive Council don approve the 2023 budget of nineteen-point-seven-six trillion-naira. The Special Assistant to Oga Presido Buhari on top Media plus Publicity, Femi Adesina, make the announcement as him de brief State House Correspondents after the FEC meeting for Abuja. Adesina still confirm say Oga Presido Muhammadu Buhari, wey chair the FEC meeting, go present…

Oga Presido Buhari go present 2023 budget to National Assembly on Friday
Oga Presido Buhari go present 2023 budget to National Assembly on Friday

Oga Presido Muhammadu Buhari go present nineteen point seven six trillion-naira 2023 budget to National Assembly on Friday Senate Presido, Ahmad Lawan read Oga Presido Buhari’s letter for plenary. The Senate Presido tok say the presentation go take place by 10 A.M for the temporary chamber of the House of Representatives.

Oga Presido Buhari don deny say him approve automatic weapons for security agencies wey state government get
Oga Presido Buhari don deny say him approve automatic weapons for security agencies wey state government get

Oga Presido Buhari don deny say him approve automatic weapons for security agencies wey state government get. Presido Buhari deny this one for statement wey circulate for the State House Twitter handle on top reaction say Ondo State Governor Rotimi Akeredolu de accuse government say dem de bias. Governor Akeredolu for one recent statement accuse Federal Government…

Oga Presido Buhari don return to Abuja after him attend the United Nations General Assembly Seventy Seventh session
Oga Presido Buhari don return to Abuja after him attend the United Nations General Assembly Seventy Seventh session

Oga Presido Muhammadu Buhari don return to Abuja after him attend the United Nations General Assembly Seventy Seventh session for New York, United States. Oga Presido Buhari been met with the official of the Nigerian Mission to the United Nations before him leave for Abuja. Presido media assistant, Buhari Sallau tok this one for one Facebook post.

Oga Presido Buhari don commission some projects for Imo State
Oga Presido Buhari don commission some projects for Imo State

Oga Presido Muhammadu Buhari don commission thirty-six Kilometres dualised Owerri-Orlu road plus the first phase of the fifty-three Kilometres dualised Owerri-Okigwe roads for inside Imo State. Oga Presido Buhari commission the roads as part of him one-day working visit to Imo State. Oga Presido still inaugurate reconstructed and refurbished Imo House of Assembly Complex for Owerri wey…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x