Tag: President Muhammadu Buhari

Ohanaeze Ndigbo say dem no happy with Oga Presido Buhari comment on top gbege for Southeast
Ohanaeze Ndigbo say dem no happy with Oga Presido Buhari comment on top gbege for Southeast

Ohanaeze Ndigbo Worldwide don tok say dem no happy with Oga Presido Muhammadu Buhari comment on top gbege wey dey shele for Southeast. The igbo body tok say e de wrong for Oga Presido Buhari to suggest say non-indigenes plus security officials na the only people wey men wey carry gun de kill for the zone. Ohanaeze…

Former Governors Joshua Dariye and Jolly Nyame don comot from Prison
Former Governors Joshua Dariye and Jolly Nyame don comot from Prison

Former Governors Joshua Dariye and Jolly Nyame don comot from Kuje Prison. Dariye and Nyame who been go jail because say dem chop government money get pardon for one National Council of State meeting wey Oga Presido Muhammadu Buhari chair. The tok tok person for FCT Command for Nigerian Correctional Service, Chukwuedo Humphrey, confirm say dem don…

Oga Presido Buhari Swears In 3 New Permanent Secretaries
Oga Presido Buhari Swears In 3 New Permanent Secretaries

Oga Presido Muhammadu Buhari don administer oath of office to 3 new Permanent Secretaries of the Federal Civil Service. Oga Presido Buhari performed the ceremony today for Council Chambers before the weekly Federal Executive Council start. The new Permanent Secretaries na Lydia Shehu Jafiya wey come from Adamawa State; Udom Okokon Ekenam wey come from Akwa Ibom…

Oga Presido Buhari say him go tackle insecurity
Oga Presido Buhari say him go tackle insecurity

Oga Presido Muhammadu Buhari don promise say him administration go tackle insecurity for we country. Oga Presido tok this one today when he receive letters from new Canadian High Commissioner to Nigeria wey be Ambassador James Kingston Christoff plus Ambassador of Mexico to Nigeria, Juan Alfred Oritz for State House inside Abuja. Oga Presido Buhari use the…

Oga Presido Buhari don ask Senate make dem screen plus confirm Justice Ariwola as CJN
Oga Presido Buhari don ask Senate make dem screen plus confirm Justice Ariwola as CJN

Oga Presido Buhari don ask Senate make dem screen plus confirm Justice Olukayade Ariwola as Chief Justice of Nigeria. Oga Presido make this request so for one letter wey him write give Senate and wey Oga Senate Presido, Ahmad Lawan read for the house today. If you still remember say Oga Presido Buhari been swear in Justice…

National Security Council dey consider ban on top okada
National Security Council dey consider ban on top okada

National Security Council wey Oga Presido Muhammadu Buhari dey head dey consider ban on top okada for the whole country. This one still say they fit still ban mining for inside we country as to take tackle activities of terrorists. The Council believe say this one go help stop terrorists people movement and still cut ways wey…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x