Business

NNPCL raise petrol price per litre to N557
NNPCL raise petrol price per litre to N557

The Nigerian National Petroleum Company Limited don approve new pump prices for petrol for e filling stations across the country. The new NNPCL pump prices for petrol go range from four hundred and eighty-eight naira for inside Lagos to five hundred and fifty-seven naira for inside Borno and Yobe states. NNPCL filling stations for Abia State go…

Monetary Policy Committee of CBN increase interest to 18.5%
Monetary Policy Committee of CBN increase interest to 18.5%

Central Bank of Nigeria don increase the intereat rate of the Monetary Policy Committee to eighteen-point-five percent. The  MPC for hin last meeting adopt the new rate increase by five percent compare to the previous rate wey stand for eighteen  percent. This na the third time wey the CBN dey jack up the MPR wia dem dey…

Oga Presido Buhari don commission Dangote Refinery and Naval Fleet
Oga Presido Buhari don commission Dangote Refinery and Naval Fleet

Oga Presido MUHAMMADU BUHARI don go back to Abuja after him one-day visit to Lagos yesterday. For Lagos, Presido BUHARI performed the official opening of the Dangote Refinery in Ibeju-Lekki. Presidents of five other African countries, including Ghana, Niger, Senegal and government officials still join Presido BUHARI for the opening ceremony by, as well as. From Ibeju-Lekki after…

Lagos State governor Babajide Sanwo olu tok se Dangote no carry anything enter Lagos 45years ago.
Lagos State governor Babajide Sanwo olu tok se Dangote no carry anything enter Lagos 45years ago.

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don thank the people of Ibeju-Lekki for se dem provide space for the Dangote Refinery. Governor Sanwo-Olu still show confidence in Aliko Dangote of Dangote Group for him investment inside the area. For the official opening of the refinery yesterday, Governor Sanwo-Olu claim se Dangote no carry anything enter Lagos forty-five years…

CBN don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes
CBN don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes

The Central Bank of Nigeria don direct banks make dem receive plus still give out old naira notes across we country. The CBN give the instruction for Bankers’ Committee meeting wey happen on Sunday. CBN tok say the directive de in-line with Oga Presido Buhari administration commitment to de obey court orders.

CBN say dem no go change February 10 deadline to take change old Naira notes
CBN say dem no go change February 10 deadline to take change old Naira notes

Central Bank of Nigeria say dem no go change February 10 deadline to take change old 1000, 500 and 200 Naira notes. CBN Governor, Godwin Emefiele, na him tok this one so upon say Supreme Court don rule against the February 10 deadline. Emefiele wey tok for one meeting for Abuja with people wey represent some foreign…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x