Politics

Former Rivers State Governor Nyesome Wike se na God Grace make am alive after dem poison am for 2018.
Former Rivers State Governor Nyesome Wike se na God Grace make am alive after dem poison am for 2018.

Former governor of Rivers State, Nyesom Wike tok se dem poison am for 2018. Nyesom Wike allege se na for di campaign secretariat of di People’s Democratic Party for di 2019 general election naim dem tek poison am. Wike make dis allegate for one thanksgiving church service for him Rumuepirikom community inside Obio-Akpor local government area, him…

Economist tok se Tinubu administration dey rush many things
Economist tok se Tinubu administration dey rush many things

Orji Udemezue wey be economic and financial analyst, tok se di Tinubu Administration dey  do many things at di same time wey dey make life more difficult for Nigerians. Alhough, Udemezue gree se all di steps wey Presido Bola Ahmed Tinubu don tek si far for financial and oil sector dey important. On di speed wey Presido…

US Secretary of State go visit China after five years
US Secretary of State go visit China after five years

US Secretary of State Anthony Blinken dey Beijing for one two-day visit to improve di relationship between di US and China. Blinken bin don plan to meet wit him Chinese counterpart, Qin Gang, but him engagement don extend to meet wit Chinese Presido Xi Jinping. Dis Blinken visit to China go be di first one wey top…

PSC don approve di promotion of Frank Mba and Bala Ciroma to Deputy Inspector Generals of Police
PSC don approve di promotion of Frank Mba and Bala Ciroma to Deputy Inspector Generals of Police

Di Police Service Commission don approve di appointment of AIGs Frank Mba and Bala Ciroma as Deputy Inspectors General of Police. DIG Mba go represent di South East zone and replace retired DIG John Amadi wey before him retire dey represent that zone. DIG Ciroma go replace DIG Ali Janga wey retire from Service and bin dey…

Senator Shehu Sani say Presido Tinubu dey dismantle former Presido Muhammadu Buhari defective pillars
Senator Shehu Sani say Presido Tinubu dey dismantle former Presido Muhammadu Buhari defective pillars

Human rights activist-turned politician, Senator Shehu Sani tok se jollification wey follow di actions of Presido Bola Ahmed Tinubu na becos of di actions wey past Presido Muhammadu Buhari no gree take. The former Kaduna Central Senator tok se di eight years od di Buhari administration no sweet, plus tok se di former presido no dey fit…

Kaduna High Court strike out former governor Nasir El-Rufai  lawsuit against Senator Shehu Sani
Kaduna High Court strike out former governor Nasir El-Rufai lawsuit against Senator Shehu Sani

Senator Shehu Sani don free from one two-billion-naira libel lawsuit wey former governor of Kaduna State, Nasir El-Rufai knack am for di year 2018. This na because Justice H. Balogun of di Kaduna State High Court dismiss El-Rufai case against senator Sani based on abuse of court process. Justice Balogun note se El-Rufai bin don still file…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x