The Federal Government tok se di recent order for di dissolution of boards of parastatals, agencies, institutions and government-owned companies no affect di National Drugs Law Enforcement Agency and di National Agency for Food and Drugs Administration and control. Na di Secretary to di Government to di Federation, confirm di exemption of di NDLEA and NAFDAC from…
Lagos PDP chieftain, Olabode George don praise Presido Bola Ahmed Tinubu for him performance since him resume office three weeks ago. Olabode George tok se even though di presido work just start, him performance no perfect but e better pass the time wey him be governor of Lagos State from May 1999 to May 2007. George, yarn…
Presido Bola Ahmed Tinubu go open him defence for the Presidential Election Petition Tribunal wey dey for di Court of Appeal complex inside Abuja on June 30. Di Presidential Election Petition Tribunal tok dis one as all three petitioners wey dey challenge victory of Presido Tinubu suppose finish their case this week Friday. PDP and their candidate,…
Presido Bola Ahmed Tinubu go travel outside di country on Thursday dis week wey go make am him first official official foreign waka since him become presido three weeks ago. Na di Special Adviser to di Presido ontop Special Duties, Communication and Strategy, Dele Alake announce di overseas travel plan for inside statement. Alake tok se Presido…
Di Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria dey boil for action against di Nigerian National Petroleum Company Limited for allege withholding of petrol orders by em members for more than six months. IPMAN don call on Presido Bola Ahmed Tinubu to do something wey go save di country from anoda petrol scarcity if NNPCL no gree to…
Di Academic Staff Union of Universities don ask di Federal Government to convert e students loan scheme to grants for poor students. ASUU tok se na because se more ninety percent of students wey need financial support for their education fit pay back di loan. ASUU Presido Emmanuel Osodeke, still tok se di government loan no fit…