Politics

TUC wan make FG increase minimium wage to two hundred thousand naira
TUC wan make FG increase minimium wage to two hundred thousand naira

Di Trade Union Congress tok se e dey expect di Federal Government to start to ready to give tax holiday for workers, as part of measures wey go help absorb di shock of petrol subsidy removal. TUC Presido, Festus Osifo, tok se oda things wey di government fit do short time na to increase di cost of…

Court fix date to tek hear case wey Diezani Alison-Madueke file against EFCC
Court fix date to tek hear case wey Diezani Alison-Madueke file against EFCC

Federal High Court for Abuja don fix October 23 to hear di case wey former Minister of Petroleum Resources, Diezani Alison-Madueke file against di Economic and Financial Crimes Commission. Diezani Alison-Madueke dey challenge di court order wey she obtain from EFCC sake of di final forfeiture of her assets wey dem seize. Justice Inyabg Ekwo fix di…

Ogun State House of Assembly Speaker carry lawsmaker go see Governor Dapo Abiodun
Ogun State House of Assembly Speaker carry lawsmaker go see Governor Dapo Abiodun

Di newly re-elected Speaker of di Ogun State House of Assembly, Olakunle Oluomo don led members of di state tenth Assembly go one courtesy visit to Governor Dapo Abiodun. Speaker Oluomo wey tok on behalf of oda lawmakers, assure governor Abiodun of se dem go work as team by se dem cooperate wit di executive so dat…

APM close their case for Presidential Election Petition Tribnal wit one witness.
APM close their case for Presidential Election Petition Tribnal wit one witness.

The Allied Peoples Movement don close their case for Presidential Election Petitioner Court for Abuja. Di APM bin start and close their case within di space of two and half hours wit one witness wey testify to favour dem. Aisha Abubakar, wey be di witness, tok se she be di APM Assistant Welfare Officier and still adopt …

IGP Egbetokun start work for Force Headquarters today
IGP Egbetokun start work for Force Headquarters today

Kayode Egbetokun don start work for di Force Headquarters as di Acting of Inspector General of Police. Him start work after di Vice Presido, Kashim Shettima decorate Egbetokun wit him new rank as Presido Bola Ahmed Tinubu appoint am. Di immediate-past IGP, Usman Alkali Baba perform di official handover to IGP Egbetokun. As he resume office, Acting…

Tok still dey follow Presido Tinubu appointment of Service Cheifs
Tok still dey follow Presido Tinubu appointment of Service Cheifs

Pipu still tok Presido Bola Ahmed Tinubu appointments of defence and security chiefs. Di latest pesin wey dey tok about am na retired Major General Henry Ayoola, wey tok se di Presido don show uncommon leadership. Major General Ayoola still play down worry wey dey follow di appointment of Nuhu Ribadu as National Security Adviser. Ayoola tok…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x