One opinion poll wey ANAP Foundation plus NOI Polls Limited conduct don put Governor Babajide Sanwo-Olu of the APC for the lead for the 2023 governorship election for inside Lagos State. Atedo Peterside of ANAP Foundation, wey announce the results for one TV broadcast, say Governor Sanwo-Olu do well pass Bola Tinubu for the opinion poll as…
Labour Party don tok say their presidential candidate wey be Peter Obi don tok say him no go any debate wey other presidential candidates no come The Director General for Obi-Datti Campaign Organisation, Doyin Okupe, tell toli people this one for Abuja. This one de happen after the Town Hall Meeting for presidential candidate wey Arise TV…
All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu don meet with business leaders and come still promise say him go revive industries wey don die for Nigeria if Nigerians elect am for 2023. Tinubu tok this one so when him present him action plans to ogbonge business people for private sector for inside Eko Hotel and Suites, Lagos.…
Appeal Court reverse judgement wey comot Ebonyi state governor Dave Umahi and him deputy from office
Court of Appeal for Abuja don reverse the March 8 judgment by Justice Inyang Ekwo for the Federal High Court wey sack Governor David Umahi plus him Deputy, Kelechi Igwe sake of say dem comot from Peoples Democratic Party go All Progressives Congress. Three-member panel of the court wey Justice Haruna Tsanammi be their leader, for their…
Labour Party presidential candidate, Peter Obi don tell other people wey de contest for presidential election say make dem suspend their campaigns and am to help people wey flood affect for some states across we country. Obi tok this one as him de address journalists after him visit Benue State Samuel Ortom for him house for Abuja.…
All Progressives Congress don inaugurate their presidential campaign women team for the Old Banquet Hall of the Presidential Villa for Abuja. Many many ogbonge people wey include Oga Presido Buhari wey him Chief of Staff, Professor Ibrahim Gambari represent attend the event. APC presidential candidate, Bola Tinubu; him running mate, Kashim Shettima; APC National Chairmo, Abdullahi Adamu;…