Tag: Politics

Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Tinubu from the 2023 presidential election
Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Tinubu from the 2023 presidential election

Federal High Court don ask INEC make dem respond to new case wey de try to disqualify Bola Tinubu from the 2023 presidential election. According to the case wey de before Justice Ahmed Mohammed, one group wey call their self Incorporated Trustees of Kingdom Human Rights Foundation International claimed say Tinubu violate Section 90, subsection 3 for…

Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come
Peter Obi don tok say him no go any debate wey other candidates no come

Labour Party don tok say their presidential candidate wey be Peter Obi don tok say him no go any debate wey other presidential candidates no come The Director General for Obi-Datti Campaign Organisation, Doyin Okupe, tell toli people this one for Abuja. This one de happen after the Town Hall Meeting for presidential candidate wey Arise TV…

Governor Wike don increase him Special Assistants to 200,000
Governor Wike don increase him Special Assistants to 200,000

Rivers State Governor, Nyesom Wike don increase him Special Assistants on political units to 200,000. Governor Wike as him de inaugurate the last batch of the one hundred thousand wey him appoint, tok say him decide to increase the number to take give more people wey to work with am chance. The Governor still tok say the…

CAN don invite presidential candidates for national prayer for 2023 elections
CAN don invite presidential candidates for national prayer for 2023 elections

Christian Association of Nigeria don invite all presidential candidates for the 2023 general elections to national prayer wey go begin on Friday, November 4, 2022. CAN tok say the national prayer wey go hold for National Christian Centre for Abuja, na to find God face for activities for inside our country. Archbishop John Praise Daniel wey be…

Tinubu don meet with business leaders, promise say him go revive industries wey don die
Tinubu don meet with business leaders, promise say him go revive industries wey don die

All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu don meet with business leaders and come still promise say him go revive industries wey don die for Nigeria if Nigerians elect am for 2023. Tinubu tok this one so when him present him action plans to ogbonge business people for private sector for inside Eko Hotel and Suites, Lagos.…

PDP don postpone their presidential rallies because of Atiku US waka
PDP don postpone their presidential rallies because of Atiku US waka

Peoples Democratic Party Presidential Campaign Organisation don postpone their rallies sake of say their presidential candidate wey be Atiku Abubakar travel go United States for political campaign plus meeting. The PDP Campaign Director for Field Operations, Umar Bature, wey tok this one for one statement, still tok say their presidential rallies wey dem be plan say e go…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x