Tag: Politics

Labour party presidential candidate, Peter Obi don tok say na youth unemployment de cause insecurity for North East
Labour party presidential candidate, Peter Obi don tok say na youth unemployment de cause insecurity for North East

Labour party presidential candidate wey be Peter Obi don tok say na youth unemployment de cause insecurity for North East because plenty plenty youths de wake up every morning without food plus house. Obi tok this one when him meet North-East stakeholders for Abuja. Him come say insecurity go go if youths dem get work.

Bola Tinubu still de insist say him no go follow Peter Obi debate  
Bola Tinubu still de insist say him no go follow Peter Obi debate  

All Progressives Congress Presidential Campaign Council don tok say their presidential candidate wey be Bola Tinubu no go follow Labour party presidential Peter Obi debate. APC Presidential Campaign Council Oga tok tok person, Festus Keyamo say dem go send one of their tok tok person make him follow Obi debate. Keyamo still tok say Peter Obi go…

Governor Adeleke don sack 12,000 workers, come still comot 3 kings   
Governor Adeleke don sack 12,000 workers, come still comot 3 kings  

Osun Governor wey be Senator Ademola Adeleke has don sack 12,000 workers plus still order say make three kings comot from their throne. Governor Adeleke still cancel appointment of thirty Permanent Secretaries come still suspend the chairmo plus members for Osun State Independent Electoral Commission. The king wey the governor sack na; Akinrun of Ikinrun Oba Yinusa…

Atiku Abubakar say him go ask for debt forgiveness for Nigeria
Atiku Abubakar say him go ask for debt forgiveness for Nigeria

Peoples Democratic Party presidential candidate wey be Atiku Abubakar don tok say him beg people wey borrow Nigeria money make dem forgive the country or cancel the igbese. The former Vice Presido tok this one for him speech for the Lagos Business School 2022 Alumni Day. Atiku Abubakar still use the occasion to engage people wey show…

APC don start their presidential campaign for Jos   
APC don start their presidential campaign for Jos  

All Progressives Congress Presidential candidate Bola Tinubu don promise Nigerians say hope don come back. Tinubu wey make this promise for the APC presidential campaign flag-off for Rawang Pam Township Stadium for Jos, Plateau State, tok say Nigeria go better. The former Lagos State Governor still promise say him go build on top Oga Presido Muhammadu Buhari…

Court of Appeal don sack Akpabio as APC senatorial candidate
Court of Appeal don sack Akpabio as APC senatorial candidate

Abuja division for the Court of Appeal don set aside Federal High Court Abuja judgment wey remove Godswill Akpabio as All Progressives Congress candidate for Akwa Ibom North West Senatorial District. Three-member panel of justices wey Justice Danlami Senchi read, hold say Akpabio fail to file him proof of arguments within the time wey de provided by…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x