Oga Presido Muhammadu Buhari don tell APC members say make dem de united and avoid unnecessary wahala. Oga Presido Buhari wey give the charge for him address for the Eagle Square wey be the venue for the APC special convention to take elect the party presidential candidate for 2023 general election , tok say the big job…
