Tag: APC

Governor Nasir El-Rufai don allegiate say some forces for inside Aso Rock de work against APC presidential candidate, Bola Tinubu
Governor Nasir El-Rufai don allegiate say some forces for inside Aso Rock de work against APC presidential candidate, Bola Tinubu

Kaduna State Governor, Nasir El-Rufai don allegiate say some forces for inside Aso Rock de work against APC presidential candidate, Bola Tinubu El-Rufai say dem de gang up against the party presidential candidate. Governor El-Rufai wey make the allegatiate when he featured for one television interview, tok say na people wey their candidates loose APC presidential primary…

APC don hold campaign for Kwara State
APC don hold campaign for Kwara State

APC All Progressives Congress don hold campaign for Ilorin wey be the Kwara State capital upon say some reports tok say the party don postpone the election. The National Chairmo for APC, Abdullahi Adamu, plus the Campaign Director General, Governor Simon Lalong of Plateau State come the campaign rally yesterday. APC presidential candidate Bola Ahmed Tinubu, plus…

Tinubu don meet labour leaders and come still promise to tackle unemployment
Tinubu don meet labour leaders and come still promise to tackle unemployment

All Progressives Congress presidential candidate, Bola Tinubu, don meet with the Nigerian Labour Congress and Trade Union Congress leaders for Abuja. Tinubu for the meeting promise say him go tackle unemployment if him win 2023 presidential election. For the event, labour leaders still make some demands from Tinubu, one of which na total fight against corruption.

APC don start their presidential campaign for Jos   
APC don start their presidential campaign for Jos  

All Progressives Congress Presidential candidate Bola Tinubu don promise Nigerians say hope don come back. Tinubu wey make this promise for the APC presidential campaign flag-off for Rawang Pam Township Stadium for Jos, Plateau State, tok say Nigeria go better. The former Lagos State Governor still promise say him go build on top Oga Presido Muhammadu Buhari…

Court of Appeal don sack Akpabio as APC senatorial candidate
Court of Appeal don sack Akpabio as APC senatorial candidate

Abuja division for the Court of Appeal don set aside Federal High Court Abuja judgment wey remove Godswill Akpabio as All Progressives Congress candidate for Akwa Ibom North West Senatorial District. Three-member panel of justices wey Justice Danlami Senchi read, hold say Akpabio fail to file him proof of arguments within the time wey de provided by…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x