Tag: President Bola Tinubu

Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor
Oga Presido Tinubu don summon CBN Acting Governor

Oga Presido Bola Tinubu don summon Central Bank of Nigeria Acting Governor wey be Folasodun Sonubi make brief am on top the things wey de happen for foreign exchange market. Oga Presido Tinubu invitation de happen after one naira de exchange above nine hundred naira. Sonubi after the meeting, tell State House tori people say CBN go…

Senate return names of ministerial nominees wey dem confirm to President Tinubu
Senate return names of ministerial nominees wey dem confirm to President Tinubu

Senate don send the names of forty-five ministerial nominees wey dem confirm to President Bola Ahmed Tinubu. Senior Special Assistant to Oga Presido on top National Assembly Matters for Senate, wey be Senator Abdullahi Gumel, confirmed this one to tori people for National Assembly. Senator Gumel still tok say Oga Presido Tinibu plan still plan to separate…

Pro-Tinubu group dey stage protest to support current hardship
Pro-Tinubu group dey stage protest to support current hardship

Supporters of Presido Bola Ahmed Tinubu don go stage protest for di domot of National Assembly complex inside Abuja ova di removal of petrol subsidy. Di leader of di group, wey dem call “Stand Up Nigeria”, Sunday Attah tok se Presido Tinubu do di right thing and him suppose receive support. While other Nigerians dey complain about…

Oga Presido Tinubu don come back from Kenya
Oga Presido Tinubu don come back from Kenya

Oga Presido Bola Tinubu don back from Nigeria after him attend the Fifth Mid-Year Coordination Meeting of the African Union wey happen for Nairobi, Kenya. Oga Presido Tinubu Nigerian Air Force plane land for the Presidential Wing of the Nnamdi Azikiwe International Airport around 4:20pm yesterday. When Oga Presido Tinubu de Kenya, him share him vision with…

Oga Presido Tinubu say him invoke two spirits for Ogun to take win presidential election
Oga Presido Tinubu say him invoke two spirits for Ogun to take win presidential election

Oga Presido Tinubu say him invoke two spirits for Ogun State to take win presidential electionOga Presido Bola Tinubu don tok say, him invoke two spirits for Ogun State to take win 2023 presidential election Oga Presido tok say the first time na when him declare say na him turn for one APC meeting for Abeokuta, Ogun…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x