Tag: Lagos

LAWMA arrest 65 pipo because say dem disobey law wey concern environment
LAWMA arrest 65 pipo because say dem disobey law wey concern environment

Lagos State Waste Management Authority tok say dem don arrest six-five pipo for different different locations inside the state sake of say dem disobey environmental laws inside the state The Managing Director wey still be the Chief Executive Officer for LAWMA, Ibrahim Odumboni, tok this one for inside one statement. Odumboni still tok say dem pick the…

Officers for Lagos State Police Command don arrest one Lebanese hit-and-run driver
Officers for Lagos State Police Command don arrest one Lebanese hit-and-run driver

Officers for Lagos State Police Command don arrest one Lebanese hit-and-run driver wey him name na John Greg. Police Public Relations Officer, Banjamin Hundeyin, tok for one statement say Greg crushed the leg of one Omotomi Akinsanya along Sanusi Fafunwa Road for Victoria Island come still run go. Hundeyin still tok say the police don seize the…

Pipo wey die for Ebute Metta building wey collapse don reach 10
Pipo wey die for Ebute Metta building wey collapse don reach 10

Pipo wey don die for one three-storey building wey collapse for Ebute Metta don reach 10 The people wey die as at yesterday evening na six males, four females plus including one Oluwakemi wey be youth corper. National Emergency Management Agency still confirm say number of pipo wey don rescue don reach twenty-four. Meanwhile; the Dosumu family…

Police don arrest 3 armed robbers wey de worry pipo for Ajah
Police don arrest 3 armed robbers wey de worry pipo for Ajah

Police don arrest three armed robbers wey de worry pipo for Ajah side for Lagos State. The tok-tok person for Lagos State Police Command, Benjamin Hundeyin, tok for one statement say police arrest the suspects for Ajah under-bridge. Hundeyin talk say Anti-Crime patrol team wey come from Ajah Divisional Police Headquarters stop the suspects for inside one…

Bread prices rise in some parts of Lagos
Bread prices rise in some parts of Lagos

Bread prices have gone up in some parts of Lagos, especially at shopping malls in the highbrow areas of Victoria Island and Lekki. This comes just as the Premium Bread-Makers Association of Nigeria announced that its members will be increasing prices to meet up with high cost of energy and foreign exchange. Lasgidi FM’s Najite Atirene spoke…

Bamise’s Murder: Lagos State Government arraigns BRT driver
Bamise’s Murder: Lagos State Government arraigns BRT driver

The Lagos State Government has arraigned the driver of a Bus Rapid Transport Andrew Nice Omininikoron before the State High Court sitting at Tafawa Balewa Square. He was arraigned on a four-count bordering on rape, conspiracy and murder of his passenger, Oluwabamise Ayanwola. The Lagos State Director of Public Prosecution DPP, Jide Martins, told Justice Sherifat Sonaike…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x