Uncategorized

Federal Government don release independence anniversary programme
Federal Government don release independence anniversary programme

Federal Government don release independence anniversary programme The Minister on top Information plus Culture, wey be Lai Mohammed for one press conference for Abuja say this year 62nd Independence Anniversary go start with one special church service this Sunday. Him tok say Federal Government go hold public lecture to take discuss Nigeria National Unity for Thursday next…

INEC say APC no get candidate for Yobe North plus Akwa Ibom North West Senatorial Districts
INEC say APC no get candidate for Yobe North plus Akwa Ibom North West Senatorial Districts

Independent National Electoral Commission don yarn say APC no get candidate for Yobe North plus Akwa Ibom North West Senatorial Districts INEC’s National Commissioner wey be Festus Okoye na him yarn this one when him appear for one TV interview. Okoye come still yarn say the name of persons wey APC give them for Yobe North and…

Former Governors Joshua Dariye and Jolly Nyame don comot from Prison
Former Governors Joshua Dariye and Jolly Nyame don comot from Prison

Former Governors Joshua Dariye and Jolly Nyame don comot from Kuje Prison. Dariye and Nyame who been go jail because say dem chop government money get pardon for one National Council of State meeting wey Oga Presido Muhammadu Buhari chair. The tok tok person for FCT Command for Nigerian Correctional Service, Chukwuedo Humphrey, confirm say dem don…

Police Oga – IGP Usman Alkali Baba don order se mek dem investigate Portable
Police Oga – IGP Usman Alkali Baba don order se mek dem investigate Portable

The Inspector General of Police, USMAN ALKALI BABA, don give order to investigate controversial street singer, HABEEB OKIKIOLU, wey we sabi as PORTABLE. Dis na sake of se PORTABLE dey boast for online video se na him be di oga of di notorious criminal cult group wey dem dey call One Million Boys, wey dey operate for…

Two Nollywood Actresses – Sola Onayiga, Ada Ameh don die.
Two Nollywood Actresses – Sola Onayiga, Ada Ameh don die.

The Naija movie industry don dey cry over the deaths of Nollywood actresses, SOLA AWOJOBI ONAYIGA and ADA AMEH. ONAYIGA died early mo mo today afta she don spend like two weeks for Intensive Care Unit inside di Lagos State University Teaching Hospital. ONAYIGA dey popular for her cooking practical role wey sehe dey act for popular…

IGP don tok say 21,000 police officers go dey on ground for Osun Governorship election
IGP don tok say 21,000 police officers go dey on ground for Osun Governorship election

Twenty-one thousand police officers go de on ground when Osun people go go vote whether dem still say make Governor Gboyega Oyetola stay or make dem elect new governor. The Inspector General for Police, wey be Usman Alkali Baba, tok this one as him dey  follow many stakeholders rub mind for inside Osogbo. As IGP de yarn…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x