Uncategorized

LONDON METROPOLITAN POLICE CATCH IKE EKEWEREMADU AND HIM WIFE FOR HUMAN TRAFFICKING AND ORGAN HARVESTING
LONDON METROPOLITAN POLICE CATCH IKE EKEWEREMADU AND HIM WIFE FOR HUMAN TRAFFICKING AND ORGAN HARVESTING

UK Police don arrest and charge two Nigerians, IKE EKWEREMADU and him wife, BEATRICE NWANNEKA EKWEREMADU, for human trafficking and organ harvesting. The Metropolitan Police arrest plus detain the EKWEREMADS, wey bi sixty and fifty-five year old for London. The Metropolitan Police tok se the Specialist Crime team bin don start to dey investigate their case since…

KOGI STATE HOUSE OF ASSEMBLY PASS LOCAL GOVERNMENT AUTONOMY BILL
KOGI STATE HOUSE OF ASSEMBLY PASS LOCAL GOVERNMENT AUTONOMY BILL

The Kogi State House of Assembly don vote in favour of one new law wey go make Local Government Councils fit dey stand on their own as e tek concern money mata. The state lawmakers pass di Local Government Autonomy Bill, wey provide for di change of di 1999 Constitution of the Federal Republic of Nigeria. Di…

AYOKUNLE BAILEY COLLECT LIFE IMPRISONMENT FROM THE LAGOS STATE DOMESTIC VIOLENCE AND SEXUAL OFFENCES COURT FOR SE HIM DEFILE FIFTEEN-YEAR-OLD GIRL
AYOKUNLE BAILEY COLLECT LIFE IMPRISONMENT FROM THE LAGOS STATE DOMESTIC VIOLENCE AND SEXUAL OFFENCES COURT FOR SE HIM DEFILE FIFTEEN-YEAR-OLD GIRL

The Lagos State Domestic Violence and Sexual Offences Court don sentenced one AYOKUNLE BAILEY to life imprisonment for se him defile one fifteen-year-old girl. Justice ABIOLA SOLADOYE found BAILEY guilty of di crime wey him commit on December 18, 2017, inside uncompleted building around Alaka area of Mushin. Na team of lawyers from di Lagos State Ministry…

PENGASSAN TOK SE FUEL YAPA INSIDE WE CONTRI WEY GO LAST FOR 30 DAYS
PENGASSAN TOK SE FUEL YAPA INSIDE WE CONTRI WEY GO LAST FOR 30 DAYS

Di Petroleum and Natural Gas Senior Staff Association of Nigeria don tok se plenty petrol dey wey go last for over thirty days. PENGASSAN Presido, ERNEST OSIFO, tok se information wey dem gather from relevant agencies show se petrol inside Nigeria now dey above two billion litres. OSIFO se di reason for di current scarcity of petrol…

EIGHT MEDICAL WORKERS GO FACE TRIAL FOR THE DEATH OF FOOTBALL LEGEND DIEGO MARADONA
EIGHT MEDICAL WORKERS GO FACE TRIAL FOR THE DEATH OF FOOTBALL LEGEND DIEGO MARADONA

Na eight medical workers naim go stand trial for Argentine over di death of football legend DIEGO MARADONA. Remember se MARADONA died for di age of sixty as him dey recover from brain surgery becos of one blood clot, and long battles wit cocaine and alcohol addictions. One court inside Argentina ruled se eight medical workers wet…

DEM DON SENTENCE THE GIRL WEY KILL THE MAMA OF FORMER EDO STATE GOVERNOR, LUCKY IGBINEDION, TO DEATH BY HANGING
DEM DON SENTENCE THE GIRL WEY KILL THE MAMA OF FORMER EDO STATE GOVERNOR, LUCKY IGBINEDION, TO DEATH BY HANGING

Court don nack DOMINION OKORO death sentence by hanging for se she kill MARIA OREDOLA IGBINEDION – di mama of former Edo State governor, LUCKY IGBINEDION. Justice EFE IKPONMWOBA of the Edo State High Court for inside Benin City see se DOMINION OKORO dey guilty for di killing of Madam IGBINEDION on December 2, 2021, after give…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x