Uncategorized

FG declares Monday, July 11, and Tuesday, July 12 as public holidays for Sallah celebration
FG declares Monday, July 11, and Tuesday, July 12 as public holidays for Sallah celebration

Federal Goment don declare Monday and Tuesday next week as public holidays for Sallah celebration. Di Minister of Interior, RAUF AREGBESOLA, naim announce di Eid-El-Fitri public holidays for inside statement wey Permanent Secretary, SHUAIBU BELGORE sign. AREGBESOLA call on Muslims to kontinu to dey practice love, kindness and sacrifices, as di Holy Prophet Mohammed go want am. …

INDABOSKY fight back, as Anambra State Goment demolish him church building for Onitsha
INDABOSKY fight back, as Anambra State Goment demolish him church building for Onitsha

Officials of di Anambra State Goment don go demolish di church building of controversial preacher, Prophet ODUMEJE, wey pipo know as INDABOSKY. ODUMEJE Mountain of Holy Ghost Intervention and Deliverance Ministry dey along Nwangene stream for di commercial city of Onitsha. Di state goment bin don mark di building for April dis year for alleged obstruction of…

MAN DON DIE FOR ACCIDENT FOR IGBO-EFON, LEKKI-EPE EXPRESSWAY
MAN DON DIE FOR ACCIDENT FOR IGBO-EFON, LEKKI-EPE EXPRESSWAY

A man has died in an accident at the Igbo Efon section of the Lekki-Epe Expressway in Eti-Osa Local Government Area of Lagos State. The accident involved two trucks and a car, and the man who died was the driver of the car, who was waiting for the traffic light to turn green. Eyewitnesses said one of…

APC DON START CAMPAIGN FOR OSUN STATE GOVERNOSHIP ELECTION
APC DON START CAMPAIGN FOR OSUN STATE GOVERNOSHIP ELECTION

The All-Progressives Congress don start their campaign for di Osun State governorship election. APC governors and leaders of di parti from different part of we kontri join Governor ADEGBOYEGA OYETOLA, wey wan come back for second term of four years for the event. Governor BABAJIDE SANWO-OLU of Lagos State led members of di APC National Campaign Council,…

INEC CHAIRMO DON GO OSUN STATE GO MONITOR PREPARATION FOR THE GOVERNORSHIP ELECTIONS
INEC CHAIRMO DON GO OSUN STATE GO MONITOR PREPARATION FOR THE GOVERNORSHIP ELECTIONS

The Chairmo of di Independent National Electoral Commission, Professor MAHMOOD YAKUBU, don kontinu him assessment visit to Osun State for di second day. Professor YAKUBU led team of INEC top officials to monitor preparations for di governorship election wey go happun for Osun State on July 16, 2022. Professor YAKUBU and members of his team visit di…

Some pipu wey dem rescue for church basement inside Ondo State no gree go house wit their family.
Some pipu wey dem rescue for church basement inside Ondo State no gree go house wit their family.

Police don tok se some of the seventy-seven people wey dem rescue from one church basement for Ondo Town, Ondo State, come from other states. Na di Police tok tok persin of the Ondo State Police Command, FUNMILAYO ODUNLAMI, confam am, plus se some of di pipu wey dem resue no gree go house. ODUNLAMI, wey follow…

Newsletter

Stay in Touch with Us, Subscribe to Our Newsletter


Watch Live

x